Pidgin Post - Threesome Don Kpai Customers Officer For Katsina State......

E don happen Ooooh....One young fine man don kpai for Katsina state.......Nah where e comot wey dem dey born am , nah there he pass go....Only am and three hajias oooooooh.With all the things wey dem see for the dustbin so, as e dey come, na so e dey go!

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow