Pidgin Post - BLord Don Change Mouth Say Em And Wee Wee Dey Play

Hmmmmmmmm…Dem don change mouth say the roforofo with very black dark wee dee em wey loud well well nah PR Stunt? All I go talk be say I no believe...I no believe say the blord go talk that kind thing.....Una happy settlement oh......see una for una next fight......Well done to the people wey settle dem, make una settle others too...

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow