PETER OBI DEY GO PROGRAM WEY DEM NO INVITE AM – APKORORO THROWS A JAB
He started off by warning the organiser to respect their ministry then. From 0:32 sec of the clip.
He said:
“Thank God say im don go. If to say he dey here i for tell am. Please help me tell am if you know am.
I notice he do go to programs back to back now even when dey no invite am. Him (Peter obi) dey always go program wey dem no invite am”
- Comedian Akpororo throws a jab at Peter Obi
______
ADVERTISE ON DOACTALK.COM
Create advert that lead to sales and potential customers....
Create advert to reach more people....
Contact/Whatsapp: 09031633831
What's Your Reaction?






