Rema – “VILLAIN” Lyrics

[ALBUM] Rema – HEIS “VILLAIN” Lyrics by Rema [Intro] P [Verse 1] Shanawole, Saint-Tropez, omo, mi o clean shomo E no get any facility wey I enter, wey?dem?no dey tell?me domo I dey give una reminder,?hit you like sniper, say e mi ni commodore I no dey ‘gree for anybody, even my mama tell me... The post Rema – “VILLAIN” Lyrics appeared first on Tunde Ednut.

Rema – “VILLAIN” Lyrics
Why the Hen Does Not Have Teeth Story Book

WHY THE HEN DOES NOT HAVE TEETH STORY BOOK

It’s an amazing story, composed out of imagination and rich with lessons. You’ll learn how to be morally upright, avoid immoral things, and understand how words can make or destroy peace and harmony.

Click the image to get your copy!

[ALBUM] Rema - HEIS
[ALBUM] Rema – HEIS

“VILLAIN” Lyrics by Rema

[Intro]
P

[Verse 1]
Shanawole, Saint-Tropez, omo, mi o clean shomo
E no get any facility wey I enter, wey?dem?no dey tell?me domo
I dey give una reminder,?hit you like sniper, say e mi ni commodore
I no dey ‘gree for anybody, even my mama tell me say I too para gon
I no dey send anybody, say, make una know say e better, make you kill me (Kill me)
Elumelu, tell me where I go put my money, make e doubl? unfailingly (Unfailingly)
Pepper body, make nobody try t?st my patience, ogbona feli feli
Please don’t be mad at the fact that your baby na my baby, don’t take it personally

[Chorus]
Ikebe super, ah, oya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga (‘Tayga)
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
‘Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
Ikebe super, ah, oya, shake am (Shake am)
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
‘Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain

[Bridge]
I dey hustle since people dey laugh me (Laugh me)
The way I dey run my things, I do it differently, now dem dey copy me
London girls like me, Paris girls like me (Like me), I fresh like botti (Botti)
Can’t you see, can’t you see doings, can’t you see doings? (Can’t you see doings?)

[Verse 2]
I no rigmarole, I dey on chillo
I no too dey show, I dey on the low
I dey Montoro, kele for my boat
Oshey, Jack Sparrow
My mind is steady on the dough
All the girls dem feeling my parole
Feeling my parole (Feeling my parole)

[Chorus]
Ikebe super, ah, oya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
‘Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
Ikebe super, ah, oya, shake am (Shake am)
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
‘Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
[Outro]
P

The post Rema – “VILLAIN” Lyrics appeared first on tooXclusive.

The post Rema – “VILLAIN” Lyrics appeared first on Tunde Ednut.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow