Rema – “NOW I KNOW” Lyrics

[ALBUM] Rema – HEIS “NOW I KNOW” Lyrics by Rema [Intro] P Day-Day-Daytrip took it to ten [Verse 1] All of my trauma dey hit me from many years ago All of my childhood I lost ’cause I wan feed family Inside my heart, so dark but my face e no dey show I no... The post Rema – “NOW I KNOW” Lyrics appeared first on Tunde Ednut.

Rema – “NOW I KNOW” Lyrics

INCREASE YOUR SALES WITH NGN1,000 TODAY!

Advertise on doacWeb

WhatsApp: 09031633831

To reach more people from NGN1,000 now!

INCREASE YOUR SALES WITH NGN1,000 TODAY!

Advertise on doacWeb

WhatsApp: 09031633831

To reach more people from NGN1,000 now!

INCREASE YOUR SALES WITH NGN1,000 TODAY!

Advertise on doacWeb

WhatsApp: 09031633831

To reach more people from NGN1,000 now!

[ALBUM] Rema - HEIS
[ALBUM] Rema – HEIS

“NOW I KNOW” Lyrics by Rema

[Intro]
P
Day-Day-Daytrip took it to ten

[Verse 1]
All of my trauma dey hit me from many years ago
All of my childhood I lost ’cause I wan feed family
Inside my heart, so dark but my face e no dey show
I no dey talk, I no dey comot, I just wan dey alone
Sleeping pills no dey work, so I steady overdose
Fear no go let me talk things wey do for the ones I love
Everybody too selfish to see from my angle oh
Do ninety-nine but I no do one, still it’s not enough

[Chorus]
Na now I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All thos? I trust turned enemi?s

[Verse 2]
I dey move like Messi when he dey for Barcelo
E get as God go bless person, dem go talk say na devil oh
Me I no dey ask for favor, small time, they go talk say I dey owe
Na why I dey like to dey face all my problems on my own
She tell me make I tell her all the pains wey I always envelope
Right from my childhood, I steady dey thug with the feelings wey I dey hold (Uhh)
Many battles I dey fight but regardless, I’m steady on the road (Ahh)
Keep my guy Crayon safe for me, na ’em I tell Solo

[Chorus]
Na now I know who dey for me (I know, ah)
All those I love turned enemies (I love, ah)
And now I know who dey for me (I know, for me)
All those I trust turned enemies (Ahh)
Na now I know who dey for me (I know, I know, I know)
All those I love turned enemies (Ooh)
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies

The post Rema – “NOW I KNOW” Lyrics appeared first on tooXclusive.

The post Rema – “NOW I KNOW” Lyrics appeared first on Tunde Ednut.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow