Pidgin Post - The Rumour Don Dey Happun

E be like that celeb wey i been do amebo tell una say e wan marry don dey marry this weekend, the one i say dem don do intro.. The person go think say e too code am now abi? No be so oh, i sabi but i no just want talk am becos sometimes amebo no dey sweet without receipt...no be my head dem go clap put...Make i mind myself for now....

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow