PELUMI & MUM

PELUMI & MUM
Why the Hen Does Not Have Teeth Story Book

WHY THE HEN DOES NOT HAVE TEETH STORY BOOK

It’s an amazing story, composed out of imagination and rich with lessons. You’ll learn how to be morally upright, avoid immoral things, and understand how words can make or destroy peace and harmony.

Click the image to get your copy!

Mum: Pelumi go and wash the plates

Me: ah ah Everytime na me dey wash plates,those wey you born follow me, Wetin Dem dey do?

Mum: no be you be first born?

Me: because I be first born, make una use work kīll me? I no dey wash I no dey wash...

Mum: Pelumi go wash plate

Me: I no dey wash,I no dey wash

Mum: ok óò,no wash, food go done,make you carry plate come chop (in Yoruba)

Me after 15 mins: I be common person, but my happiness, oh, still be my own

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow