NO O.. NO BE RIVER I DEY O... NA MY COMPOUND

No o.. no be river I dey o... Na my compound. Small rain wey fall, matured man turn to Aquaman.

NO O.. NO BE RIVER I DEY O... NA MY COMPOUND

***

No o.. no be river I dey o... Na my compound.

Small rain wey fall, matured man turn to Aquaman.

Aba landlords no go kee me!

No wonder the landlord tell me say him rent na 10k per year, plus NEPA bill o... Na so I rush rent two rooms.

Now I dey live inside water... As human crocodile wey I be.

Na now I understand why the landlord been dey ask me if I sabi swim.

Chai.. so na marine kingdom be dis?

Wonders shall never end!

Credit:  Úncle Nnamdi

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow