THROWBACK...

Na this photo wey Princess post vecs Epa wey e begin arrest up and down so....If dem collect Bride price for Princess head make dem return am cos the truth of the matter be say until dem return anything wey join her as wife to Epa,she still be him wife and to dey pose with another with him hand for waist na trouble Princess dey find so......Make una return Bride price and strong una mind say Epa

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow