SILLY JOKES

SILLY JOKES

INCREASE YOUR SALES WITH NGN1,000 TODAY!

Advertise on doacWeb

WhatsApp: 09031633831

To reach more people from NGN1,000 now!

INCREASE YOUR SALES WITH NGN1,000 TODAY!

Advertise on doacWeb

WhatsApp: 09031633831

To reach more people from NGN1,000 now!

INCREASE YOUR SALES WITH NGN1,000 TODAY!

Advertise on doacWeb

WhatsApp: 09031633831

To reach more people from NGN1,000 now!

So after seeing shege in the hands of Kudirat the other day, I decided to help myself today.

I gathered the little money on me and set out for the market. Upon reaching the market, I approached a clothing store and walked in.

ME: Who dey here o

SHOP OWNER: Customer, welcome o. Wetin you wan buy?

ME: I need boxers. The old ones I get don tear finish.

SHOP OWNER: Boxers dey!

ME: How much you dey sell?

SHOP OWNER: These ones on your left na 4k each... those ones on your right na 8k each.

ME: Oga i say boxers o, not bone-straight.

SHOP OWNER: Na boxers I dey talk na... You see hair for my shop?

ME: Hmm! nawa o. See boxers wey we dey charter 150 150

SHOP OWNER: Oga buy quality boxers, boxers wey go dey you comfortable for waist.

ME: How much you go sell last?

SHOP OWNER: Last for those ones na 3k... the other ones na 7k last.

ME: So I go wear 7k for waist? unto wetin na? How much be a paint of iron beans?

SHOP OWNER: Oga comot for my shop if you no wan buy market. Na beans you come buy abi na boxers?

ME: You dey sell needle and thread?

SHOP OWNER: Oga comot for my shop na!?

ME: Yes I go comot! I go find way patch am... Na tear e tear, I no kee person.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow