RESPONSIBILITIES OF A MAN IN NIGERIA

Responsibilities of a Man in Nigeria

RESPONSIBILITIES OF A MAN IN NIGERIA

Responsibilities of a Man in Nigeria;

1. NEPA don bring bill. 

2. Buy bread when u are coming. 

3. Buy Egg when u are coming. 

4. Gas don finish. 

5. Kerosine don finish. 

6a. Generator no gree start. 

6b. Buy fuel for generator when u are coming. 

7. Car don get flat tyre, e no gree start. 

8. School fees don show. 

9. DStv/GOtv etc don stop to dey show. 

10. Dem come ask for vigilante money. 

11. Month don end for Lesson teacher. 

12. Biscuit and Happy Hour nko?

13. Dem go begin report the children to u as u dey enter. 

14. If u never build, Landlord matter na madding. 

15. Dem go still shook hand for ur pocket pack d small change join.

16. Tell u d pikin dey run temperature like say u be doctor.

17a. Buy them credit. 

17b. Buy them data. 

18. Not excluding Suya, Cat fish etc on some nights. 

19. Fridge, pressing iron, fan etc. go stop, another headache.

20. Dem still wan go amusement park o on public holidays. 

21. How much be the salary sef? 

I come go hospital for fever, doctor say I get High BP.

How man no go get High BP?

On top all, you must not disappoint in the inner room.

Dem go still give you instruction..

*"HONEY HARDER"!!

I omitted vacations & shopping. 

You have to do that too once in a while.(if you can). 

 My brothers in the house, let's take it easy. Our lives matter.

With or without us, life will continue.

 *GOD Bless and be with all Men. 

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow