Patoranking – No Jonze Lyrics

No Jonze Lyrics by Patoranking Don’t need apologies Keep the same energy I no dey chill with frenemies If e no concern you Just comot body Ummmm You know say me I no get isoro If you get money better niso This kind of Gbedu dey scatter igboro PATORANKING there’s no other me Make you […] The post Patoranking – No Jonze Lyrics appeared first on tooXclusive.

Patoranking – No Jonze Lyrics
Patoranking - No Jonze
Patoranking – No Jonze

No Jonze Lyrics by Patoranking

Don’t need apologies
Keep the same energy
I no dey chill with frenemies
If e no concern you
Just comot body
Ummmm

You know say me I no get isoro
If you get money better niso
This kind of Gbedu dey scatter igboro
PATORANKING there’s no other me

Make you no go dey Jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lo lo
And your head dey touch you no know
Make you no go dey Jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lo lo
And your head dey touch you no know

My money big Oganigwe
My money big Oganigwe
Bend down whine and scatter the place
Dem dey dance and scatter the place

My money big Oganigwe
My money big Oganigwe
Bend down whine and scatter the place
Dem dey dance and scatter the place

Make you no go dey Jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lo lo
And your head dey touch you no know

Make you no go dey Jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lo lo
And your head dey touch you no know

Man ah come up with some kind rhythm
Wey me I cook up inna my kitchen
Sweet body like goal ina dying minute
Hey hey hey hey hey hey hey

Body Language
Telling you to jo
When you hear the gbedu
Make you dance and kpologo
Inna the party we go flex and jogodo
Scatter your ololo

Make you no go dey Jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lo lo
And your head dey touch you no know

Make you no go dey Jonze
Like say you drag ilolo
You dey hear the sample lo lo
And your head dey touch you no know

My money big Oganigwe
My money big Oganigwe
Bend down whine and scatter the place
Dem dey dance and scatter the place

My money big Oganigwe
My money big Oganigwe
Bend down whine and scatter the place
Dem dey dance and scatter the place

The post Patoranking – No Jonze Lyrics appeared first on tooXclusive.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow